News

Di Nigeria Immigration Service (NIS) say dem don capture one suspected ritualist Onyeka Nwaobu, wey dey face accuse say e bury pipo alive for im house for Umumba Ndiagu, Enugu State, southeastern ...
One former college principal for di Odisha state for eastern India don chop life in prison sentence on top say e send parcel bomb wey kill one newly married ma and im great aunty for 2018.