One Chinese-made artificial intelligence (AI) model wey dem call DeepSeek don shoot go to di top of Apple Store downloads, sometin wey shock investors plus sink some tech stocks. Na on 20 January ...
Real Madrid don bicom di first football club to make more than 1bn euros as annual revenue, according to analysis wey Deloitte do. Di Spanish club still dey for number one for di Deloitte Money ...