So how DR Congo, wey be di biggest kontri for sub-Saharan Africa, carry demselves reach dis level? You fit understand di start of dis kasala if you torchlight di tori of one man, M23 leader ...
South Africa first black female nuclear scientist, Senamile Masango, one trailblazer wey dey inspire young women, don die at di age of 37, di government don confam. Ms Masango, wey some pipo for ...